[DOWNLOAD]
Everyday u dey
claim say u love me
You can't do
without me
you dey tell me
sweet words make ma head sweet me
Julie
Awie awie awie
shi minuuu
Ah figure say I
get angel from above(yeee)
Ajeei ajeei
ajeei mii Wu
All this while
what you dey show me be fake love
Aden?
Everything u
want ah dey do
When you tell
me say you need one I give you two
I did all this
because I love you
Not knowing you
sef you dey see me like Scooby-Doo
Fuck you bitch
Who you trynna
snitch (on)
Mtchwww you
think say u reach
Sake of you dey
roll with guys way dem rich
Let me tell you
once more girl you're a bitch
Ashawo way u be
Incase you
don't know
Hand over my
key
Ah beg make u
go